Get better study experience with the jambite for andriod app! jambite app download
  • GCE

    General Discussions

    aminu badamasi
    09-08-2016 10:26:00 +0000

    PLEASE IS GCE RESULT OUT?....... IF YES PLS KINDLY SEND IT TO ME



    0 18 0

  • Bashir Haruna

    Gce result, ah come which year, gce wey dey start 16

    0 09-08-2016 10:33:00 +0000

  • Olamzy Matthew

    gce result keh,which year own dem never do gce ooooooo

    0 09-08-2016 10:41:00 +0000

  • Paulino Ace

    Gce just started ...it Will be out around January

    0 09-08-2016 10:44:00 +0000

  • aminu badamasi

    SORRY I MEANT GCE TIME TABLE

    0 09-08-2016 10:54:00 +0000

  • Bashir Haruna

    Oh it's out oo, u ghast download am, it's too long to be sent

    0 09-08-2016 10:56:00 +0000

  • Bashir Haruna

    Me na d syllabus abi expo wey I want oo

    0 09-08-2016 10:57:00 +0000

  • Paulino Ace

    dats it

    school photo

    0 09-08-2016 11:07:00 +0000

  • Paulino Ace

    school photo

    0 09-08-2016 11:08:00 +0000

  • Bashir Haruna

    Anybody wey dey do for lagos vi

    0 09-08-2016 11:10:00 +0000

  • Paulino Ace

    am in obalende

    0 09-08-2016 11:42:00 +0000